Wellu Wellu by Sonnie Badu Mp3, Lyrics, Video
![](http://9jagospelblog.com.ng/wp-content/uploads/2021/01/IMG_20210121_022938-1-1.jpg)
Download Wellu Wellu Mp3 by Sonnie Badu
Ghanian gospel music minister, Pastor, worship leader and motivational speaker, Sonnie Badu releases his long awaited song titled “Wellu Wellu“.
Video : Wellu Wellu by Sonnie Badu
Wellu Wellu Lyrics by Sonnie Badu
I make wellu wellu for Jesus
(Wellu wellu for Jesus)
I make fine, fine for Jesus
(Fine fine for Jesus)
You do me well oh
(Well ooh)
I no know wetin I do
Wey make You love me so
Wellu wellu
(Wellu wellu oh)
I no know wetin I/You see
Make I dey shine ooh
Shine shine ooh
(Shine shine oh)
That is why
That is why
That is why
That is why
That is why Emmanuel
I go praise Your name
I no know wetin You see
Make I dey wellu wellu ooh
Wellu wellu
(Wellu wellu oh)
That is why
That is why
That is why
That is why
That is why
I go praise Your name