Tekno – Press Button Lyrics
“Press Button” by Tekno is a vibrant and catchy track making waves across Nigeria and beyond.
This song blends Afrobeat rhythms with playful melodies, creating a sound that is both energetic and addictive.
Press Button – (Afrobeats Track)
Lyrics
Intro
RIP, RIP, RIP, RIP
Say dem wan do me, oh no
O Lord
Verse 1
Mama she wan knock me, tranquilo
All the things I do, why she wan destroy me?
Me wey be king, feel like Solomon
Tell everybody, make dem follow
She dey feature in my frequency
Na only you, na only you
If I talk anything, do anything
You know say na you
Pre-Chorus
Oh yeah, yeah
Why not?
When nobody go, na you
You go dey, my girl
In case you no forget
You go remember
Chorus
We go dey jogga, jogga, jogga
Keep on rocking
Say we no big for nothing, girl
I’ma press that button
We go dey brogga, brogga, brogga
Keep on rocking
Say we no big for nothing, girl
I’ma press that button
Verse 2
I’ma bless that body
Make it best, yeah body
You say you no materialistic
But I know say you like it
I like the perfume for your body
Smell so nice, I expect it
Too much trouble, no retreat
I should run away but I no fit
Pre-Chorus
If I talk anything, do anything
You know say na you
Oh yeah, yeah
No matter what
We go remind you
Of the memory
Chorus
We go dey jogga, jogga, jogga
Keep on rocking
Say we no big for nothing, girl
I’ma press that button
We go dey brogga, brogga, brogga
Keep on rocking
Say we no big for nothing, girl
I’ma press that button
Outro
Say we no big for nothing
I’ma press that button