Joeboy & Qing Madi – Adenuga Lyrics

Joeboy & Qing Madi – Adenuga Lyrics

Joeboy – Adenuga ft Qing Madi is a fresh trending track making waves in Naija, Ghana, South Africa, and across the globe.

This song blends creative lyrics with a powerful beat, making it a must-listen for music lovers.

Adenuga – Joeboy (Lyrics)

Intro
See my love e dey speak in foreign languages
And your lingua na money
But I need a little packaging

Verse 1
You fine, I’m thanking Jah you’re mine
Je m’appelle, I’m your man
She’s got the perfect smile

Girl, you deadly, you deadly
Just imagine
Hard guy like me falling
Mo ma bẹ̀ sí, I’m ready

This your loving I’m getting
Dey give me energy

Pre-Chorus
I’ll give you the world, baby
You feed me your magic
Touching touch
There is a reason for all of this

Wetin dey sup?
Wetin dey sup?
If my love dey enough o

Chorus
My money plenty Adenuga
Driving me crazy like a Uber
Come and chop all my kaluba
Me I dey for you ma

If I lie make I kpai
Malowa, malowa
No go whine a nigga
Fire go burn if you touch my shima

Verse 2
Energy dey me, I go deliver
Already won, no more competition
Who be competition o

Sey me I go fight the fight
Because I get am for body
I get liver for you, my baby

Cancel all the girls wey dey
’Cause when I enter you go see

Bridge
Have you met a girl like me?
Shey you no dey look my eye?
Only give you peace of mind
I’ll give you peace of mind

No dey worry, boy, it’s alright
Do you wanna be on my head?
Nobody come in our way
My darling, you know I get you for mind

Pre-Chorus (Repeat)
I’ll give you the world, baby
You feed me your magic
Touching touch
There is a reason for all of this

Wetin dey sup?
Wetin dey sup?
If my love dey enough o

Chorus (Repeat)
My money plenty Adenuga
Driving me crazy like a Uber
Come and chop all my kaluba
Me I dey for you ma

If I lie make I kpai
Malowa, malowa
No go whine a nigga
Fire go burn if you touch my shima

Outro
Energy dey me, I go deliver
Already won, no more competition
Who be competition o