Zinoleesky – Tungba Lyrics

Zinoleesky – Tungba Lyrics

Tungba by Zinoleesky is a fresh trending track making waves in Naija, Ghana, South Africa, and across the globe.

This song blends creative lyrics with a powerful beat, making it a must-listen for music lovers.

Zinoleesky – Tungba (Lyrics)

Intro:
Me I wan roll my jumbo.
If I like ima light up

Zino (x8)

The way I just dey drop my tungba
Dem say na me dey give them pressure.

As I dey drop my tungba
Dem say na me dey give them pressure.

The way I just dey do my thing dey go
E fimile Ejor

As I dey drop my tungba
Dem say I dey give them pressure.

Wo baby how you doing baby tell me what’s up
Tell me how you doing, baby girl ki lonso.
Anytime you see me, know the party don’t stop
You no go fit to go until your mama don call

Ko digba ti mba fa gba na
Ke to mo gbogba wa lara

As I dey my red bandana
I’ve been chilling in Alabama

Ko digba ti mba fa gba na
Ke to mo gbogba wa lara

As I dey red bandana
Have been chilling in like Obama