Wizboyy – One Plus One Lyrics

Wizboyy – One Plus One Lyrics

One plus one by Wizboyy is a fresh trending track making waves in Naija, Ghana, South Africa, and across the globe.

This song blends creative lyrics with a powerful beat, making it a must-listen for music lovers.

Wizboyy – One Plus One Lyrics

intro

Nah, nah, nah-nah-nah, love m′me (chai)
Wizboyy (Wizboyy)
Chalo-chalo-chalom’o, chalo-chalo-chalom′o, chalo-chalo-chalom’o (ba-, ba-, ba-)
Baby, baby, ba-, chalo-chalo-chalom’o, chalom′o, ooh (No Time Records) (come on)

chorus

One plus is one
Na him be the arithmetic wey go keep us together
Can′t nobody love you like I do, my baby, oh
One plus one is one
Na him be the melody, I go de play you forever (aah-aah)
Can’t nobody treat you like I do, my baby, oh-weh

verse

The way wey you dey call my name my baby e dey make me kolo
Shey na you be the one wey go born my baby, oya make we dey go
′Cause me and you go live as one in the middle of night, I go keep you warm
And I go make other girls to dey jealousy, them go dey jealousy, ay-ay
From the day that I feel in love with you (with you)
E be like say you reformat my system (system)
Now I get antivirus to keep us protected

pre-chorus

Baby, make we dey, (ti-na-na) eh, (ti-na)
Make we dey, (ti-na-na) eh, (ti-na)
Hm, make we dey (ti-na-na, ti-na), ah-ha
Oya wetin be the answer?

chorus

One plus is one
Na him be the arithmetic wey go keep us together
Can’t nobody love you like I do, my baby, oh
One plus one is one
Na him be the melody, I go de play you forever (aah-aah)
Can′t nobody love you like I do, my baby, oh-weh

verse

Oya make we sunbgala (sunbgala), eh
Anytime I call you make piantala (piantala), eh
No make me go ’cause your love e dey make me ferlila (make me ferlila)
We go dey fire to fire (fire)
As you can see that am taking all the over (over), ay
Baby, your worry days are over
Omalicha nwa, biko come closer, ay
I no go dulling (eh), anytime I hear that you′re calling (eh)
‘Cause na me go carry all your burden, eh

pre-chorus

So baby me, baby, make we dey, (ti-na-na) eh, (ti-na)
Make we dey, (ti-na-na) eh, (ti-na)
Hm, make we dey, (ti-na-na) eh, (ti-na), ah-ha
Oya wetin be the answer? (Baby, yeah)

chorus

One plus is one
Na him be the arithmetic wey go keep us together (say na him be the arithmetic o)
Can’t nobody love you like I do, my baby, oh (nobody go love you like do)
One plus one is one
Na him be the melody, I go de play you forever
Can′t nobody love you like I do, my baby, oh-weh

bridge

Chalo-chalo-chalom′o, chalo-chalo-chalom’o, chalo-chalo-chalom′o (ba-,ba-,ba-)
Baby, baby, ba-, chalo-chalo-chalom’o, chalom′o, ooh
Otherwise I go enter okada, dey follow you dey go, baby (Wizboyy)
It is very, very possible, so indestructible, so indivisible (uh, uh)
Baby, make we just dey-

chorus

One plus is one
Na him be the arithmetic wey go keep us together (love nwa)
Can’t nobody love you like I do, my baby, oh (love m′me)
One plus one is one (one plus one na one)
Na him be the melody, I go de play you forever (one plus one no be two)
Can’t nobody treat you like I do, my baby, oh-weh
(Na so, I go dey carry you for my shoulder) (baby, n’na gi ke gi)

outro

Ti-na-na, ti-na, ti-na-na, ti-na (one plus one is one)
Ti-na-na, ti-na, ti-na-na, ti-na (one plus one is one), yeah-yeah
Ti-na-na, ti-na, ti-na-na, ti-na, ti-na-na, tina
Ti-na-na (ti-na), ti-na (ti-na)
Wizboyy
No time records
Feel it, ah