Simi – Logba Logba Lyrics
Logba Logba by Simi is a fresh trending track making waves in Naija, Ghana, South Africa, and across the globe.
This song blends playful lyrics with a smooth Afrobeat vibe, making it a must-listen for music lovers.
Logba Logba – Lyrics
Intro
Omo Charlie
Obah, Obah
Can you see me?
Can you see me now?
Verse 1
Run, I say baby don’t go
If you leave me, mo r’ogo
I no plan to go solo, lo-lo-lo
Na you be my motor
I carry your logo
Me no give you zobo oh
Do me like that, I go do you like this
Wetin you no like, I go minimize it
If e too big, baby, let me dice it
If e too loud, baby, let me hide it
If you gimme mulla, I go put am for my kolo
If I give you sugar, baby, na wahala follow
Put am for speaker, make dem hear am for igboro
Love knock me down like kondo