Seyi Vibez – Universe Lyrics

Seyi Vibez – Universe Lyrics

Universe by Seyi Vibez is a fresh and captivating track making waves in Naija, Ghana, South Africa, and across the globe.

This impressive tune blends emotional depth with Seyi Vibez’s unique musical style, making it a must-listen for all Afrobeat and street-hop lovers.

Universe Lyrics by Seyi Vibez

Figure 8
Move to the center
I don gbes back to sender
Omo state malo pèn ta
Figure 8
Move to the center

Demonstrate
Omo mummy
Figure 8
Move to the center

Baby my universe (universe!)
Universe (universe!)
In this universe (universe!)
Please don’t do me bad (do me bad)

Baby my universe (universe!)
Universe (universe!)
In this universe (universe!)
Please don’t do me bad (do me bad)

Christian Dior, Luis Vuitton
Inna the club we dey pop
Omo gbon omo gbon
Fela in Versace
Agbada Versace
Omo kan otomi
Dem go say I fornicate
Shey you won judge my case
Shey na you be magistrate
Malo penta

Figure 8
Move to the center
Demonstrate
Omo mummy
Figure 8
Move to the center

Baby my universe (universe!)
Universe (universe!)
In this universe (universe!)
Please don’t do me bad (do me bad)

Baby my universe (universe!)
Universe (universe!)
In this universe (universe !)
Please don’t do me bad (do me bad)