Nasboi – Onwa December Lyrics

Nasboi – Onwa December Lyrics

Onwa December by Nasboi is a fresh trending track making waves in Naija, Ghana, South Africa, and across the globe.

This song blends energetic party vibes with a powerful Detty December rhythm, making it a must-listen for music lovers.

Onwa December Lyrics by Nasboi

Nasboi, lọnṣere lọ wo

kò ma lọ gbàgbé o

We dey spend money, dem think say we be Geeee boyz
Try to mess with me, I cut you scissors
If you dey owe me, you go pay
I no be Dangote
I don give Tony one week make e no pass Saturday
For this Journey, is very funny
But don’t you worry, Joy is coming
Put your worry away, dump am for sock away
Dj nyem egwu
Ka Nyi gbawa December

Onwa December oruwego,
Na who get money I go call chairman o
Onwa December oruwego
If baby too fine na to spoil am
My brother Onwa December dun come e oo (Onwa December)
Onwa December to remember

Hennessy na small thing, Champagne na nothing
Me and my amigos we go drink plenty Casamigos
Girl I want to dance with you tonight
I place no one above you cause you fine
I give you all the finest things of life (Eh)
I bless the day we met, cause you are mine
You are mine girlie ooo
(Bebeee, Bebeee ehhh)

Onwa December oruwego
Na who get money I go call chairman o
Onwa December oruwego
If baby too fine na to spoil am
My Broda Onwa December dun come e oo (Onwa December)
Onwa December to remember

Hennessy na small thing, Champagne na nothing
Me and my amigos we go drink plenty Casamigos
Nasboi, lọnṣere lọ wo
kò ma lọ gbàgbé o