Kumba & Blazon – Achukuleke bom bom Lyrics

Kumba & Blazon – Achukuleke bom bom Lyrics

Achukuleke Bom Bom by Kumba ft. Blazon is a fresh trending track making waves across Nigeria, Ghana, South Africa, and beyond.

This vibrant song blends uplifting rhythms with a catchy hook, creating an irresistible vibe that music lovers everywhere will enjoy.

Kumba Achukuleke Bom Bom ft. Blazon Lyrics

(Intro)

Achukuleke chukuleke bom bom
‎Omo make me girl dan dan
‎….. dan dan dan dan
‎Yee eee yeee eee

(‎Pre- Chorus)

‎Achukuleke chukulele bom bom
‎This your backa wey dey gbon gbon
‎Omoge you make me jogor
‎I like am I want to chop all, wa je ka soro
‎Body draw me like ogbono
‎But if you go dey do like bolo, mo ma dapa de le o

(‎Chorus)

‎Erima wey no whine well, dapa
‎Erima wey no sabi, dapa
‎Erima wey no whine well, dapa
‎Erima wey no sabi, dapa
‎Squeeze your face and dapa
‎Dance like Sydney gala gala
‎Erima wey no whine well, dapa
‎Erima wey no sabi, dapa
‎Ah, ay ay ay
‎Just want to jaiye jaiye
‎I dey here with some niggaa ayy
‎I dey there with Anita ayyy
‎Ah, Ay ay ay
‎Man don come with a new vibe, ay
‎I don come with a new style, ay

(‎Verse)

‎Styling styling styling
‎White steeze bad boy shining
‎They don’t wanna see me shining
‎They don’t wanna see me smiling
‎Ay, cos I know say he sure for me
‎Body dey for me, I like what is meant for me
‎Big money and new logic

(‎Pre-Chorus)

‎Achukuleke chukuleke bom bom
‎This your backa wey dey gbon gbon
‎Omoge you make me soco
‎I like am, I want to chop up, wa je ka soro
‎Body draw me like ogbono
‎But if you go dey do like bolo, mo ma dapa de le o

(‎Chorus)

‎Erima wey no whine well, dapa
‎Erima wey no sabi, dapa
‎Erima wey no whine well, dapa
‎Erima wey no sabi, dapa
‎Squize your face and dapa
‎Dance like Sydney gala gala
‎Erima wey no whine well, dapa
‎Erima wey no sabi, dapa
‎Ah, ay ay ay
‎Just want to jaiye jaiye
‎I dey here with some niggaa ayy
‎I dey there with Anita ayyy
‎Ah, ay ay ay
‎Man don come with a new vibe, ay
‎I don come with a new style, ahh

(‎Outro)

‎Ah, ay ay ay just want to jaiye jaiye ay
‎I dey here with some niggaa ayy
‎I dey there with Anita ayyy
‎Ah, ay ay ay
‎Man don come with a new vibe, ay
‎I don come with a new style ahh

‎Ah, ay ay ay just want to jaiye jaiye, ay
‎I dey here with some niggaa, ayy
‎I dey there with Anita ayyy
‎Ay ay ay
‎Man don come with a new vibe ay
‎I don come with a new style ahh