Boi Chase – Do You Lyrics

Boi Chase – Do You Lyrics

Boi Chase – Do You is a fresh trending track making waves in Naija, Ghana, South Africa, and across the globe.

This song blends creative lyrics with a powerful beat, making it a must-listen for music lovers.

Do You (Lyrics)

Intro
Oh, I like all the things you do me
I like all the names you call me
Like baby
Hmm, I can see
That you feeling me too

Verse 1
And I dey anywhere you want me
I no send, ko’ se anybody
’Cause I feel what it feels
To be in love with you

Why e be say whenever I see you
Body dey do me, make I hug you
This your lips, e tender caressing
Love no sweet if e no involve you

This your body na ozembelebe
Why I go want to dey without you
My baby oh

Chorus
Do you, do you love me like as I do?
Ahhh

Girl, all the feelings inside me
I no fit to hide am oh
Girl, anything wey go make you vex
I no wan invite am oh

Girl, all the feelings inside me
I no fit to hide am oh
Girl, with you I come alive oh

Verse 2
Hmm, collect, collect, collect my money
’Cause you are making me happy tonight
If you believe when I call you baby
Then there is nothing to worry for life

’Cause I like all the things you do me
I like all the names you call me
Like baby
Hmm, I can see
That you feeling me too

Why e be say whenever I see you
Body dey do me, make I hug you
This your lips, e tender caressing
Love no sweet if e no involve you

This your body na ozembelebe
Why I go want to dey without you
My baby oh

Chorus (Repeat)
Do you, do you love me like as I do?
Ahhh

Girl, all the feelings inside me
I no fit to hide am oh
Girl, anything wey go make you vex
I no wan invite am oh

Girl, all the feelings inside me
I no fit to hide am oh
Girl, with you I come alive oh